Shocking: Footballer hires unknown gunmen to injure rival
My people, Nor be small thing wey shele inside paris oh as PSG don confirm say dia Police don gbege dia Kokolets dem midfielder Aminata Diallo today after she set compass for her teammate.
Also read: Breaking: Club terminates player’s contract for bringing bad luck to team
Di case wey dem dey put ontop her be say she hire unknown gunmen to injure her France and PSG teammate Kheira Hamraoui so dat e go fit remove her from competition for playing time.
Wahala be like wetin again?
Pingback: Breaking: 6-month old baby defiled by neighbour denied justice - Sterlingfox Network